Sammysteve is here with new song - David Dance
Sammysteve, known for his creativity and his endearingly blessed voice hits us with an irresistibly melodious and spirit-filled song titled David dance.
It's a song you definitely wanna listen to. Click below to download
Click below to download David dance by Sammysteve
David dance by Sammysteve
David dance by Sammysteve
Lyrics:
David dance by Sammysteve
Intro: yeah e yeah
Verse 1:
Anyhow i feel,
i go dey praise the one
who got the power
To bruise my enemy,
And that's for real, (that's for real)
you never change your word
You made the rain fall,
you made the blind to see
I'll bless your name Lord,
Now and forever,
Don't care what they say Lord,
because me i no dey shame
i don't care papa,
i don't care wetin anybody go talk
I know that you're here Papa
i go dey praise you till the end of time
Chorus:
Na so i go dance
Na so i go dance
Na so i go dance
Crazy dance,
Na so i go dance
Na so i go dance
Na so i go dance
Like David dance (echo: David dance)
Na na na na na na na na na- David Dance (2x)
Verse 2:
I'll surely win
if i only know say
Na only you wey get the power
And when it seems
like i am losing the fight
i'll put my hands up
and give you the praise
I'll bless your name Lord,
Now and forever,
Don't care what they say Lord,
because me i no dey shame
i don't care papa,
i don't care wetin anybody go talk
as long as you're here Papa
i go dey praise you till the end of time
i don't care papa,
i don't care wetin anybody go talk
as long as you're here Papa
i go dey praise you till the end of time
Sing Chorus till the end
Click here to download the song